LYRICS: Burna Boy – Wetin Man Go Do

0
224
Wetin Man Go Do Lyrics By Burna Boy

Wetin Man Go Do Lyrics By Burna Boy

Wetin Man Go Do Lyrics By Burna Boy

(Intro)
Ahhhh! Champion

 

(Verse 1)
People weh dey shayo oh, those people dey here now, people weh dey jaiye o, those people dey here now
Dem no call me tele oh but dem dey call me now, na empty belle oh na im make man feel somehow
Call my aza say I be wan cash out, say make dem put ten thousand, out ten thousand
Everybody con cash out, thank Jehovah put am for my aza, begin to find another

 

(Chorus)
Waka waka no rest oh, Wetin man go do, money go dey for mandem to dey gbogbono, Wetin man go do
Your pikin sef e gats go school oh, Wetin man go do
When money come you go hear, Wetin man go do
Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do, Wetin man go doo
Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do

 

(Verse 2)
(?), no go let my blessings to pass me
enemy no go laugh me, make the money chill and relax me
If the money dey we go faaji oh, I go be the life of the party
E go be like say na magic, jazzman abracadabra

 

(Chorus)
Waka waka no rest oh, Wetin man go do, money go dey for mandem to dey gbogbono, Wetin man go do
Your pikin sef e gats go school oh, Wetin man go do
When money come you go hear, Wetin man go do
Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do, Wetin man go doo
Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do ehn ehn, Wetin man go do

 

(Outro)
Man go fight for money, Wetin man go do, man go fight for woman, Wetin man go do
Man go fight for business, Wetin man go do, man go fight for nonsense
Body don dey tire, body no be firewood, Wetin man go do
Body don dey tire, body no be firewood, Wetin man go do oh, do oh
Wetin man go do oh, do oh, Wetin man go do oh, do oh
Wetin man go do oh, do oh, Wetin man go do oh, do oh

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here